Make somebody please, call heaven
Make I tell my mama, say e don happen
Oh papa, na that level, ehya
Wey I promise you say, e no go happen
If to say, una dey
For everything wey dey happen today
E for be say, we no go misbehave
How man go dey concentrate
Wherever you are
We no be who we are
Cause if to say, una dey
For everything wey dey happen today
E for be say una go intervene
Cause right now everything na pain
See your children dey misbehave
See the fans all of them dey shame
Rap:
Ahh; looking through the window
see, the sun is shining bright
all the birds are singing
trying to make things right
it's hard to believe
coz living-on without you,
I always hope am dreaming,
coz it doesnt sound right
we are living-on alone
nobody by my side
whenever the wind blows
i see myself in a fight
I used to feel strong
but now am weak,
my world has gone wrong
why me???
why me???
(sobbing)
